How three children from same family kpai as water carry dem away for Abuja
Wia dis foto come from, Architect Aliyu Abubakar Ogbonge tragedy bin hapun for di Kuje area of Abuja, Nigeria capital, wia three children from di same family bin kpai as river carry dem away wen dem bin dey play. Di children papa, Architect Aliyu Abubakar, tell di BBC say dis sad event hapun as Nigeria dey celebrate dia 66th Independence Anniversary on Thursday, October 1, wey also be public holiday wen children no dey go school. Di three children na from di same mama and papa, born after each oda: Maryam wey dey 12 years old, Umaru - 10 years, and Hanifa - 8 years.
Missing media or need the complete publisher report? Open BBC โ
SN
WilluChill News DeskAbuja ยท Published Updated
Media link supplied by the WilluChill Newsroom app.
WilluChill News reporting summary
The text below was supplied by the WilluChill Newsroom app. Third-party reporting is attributed in the source panel.
No additional independently verified detail is available beyond the summary above. The original reporting remains linked in the source panel.